Busca tus grupos y solistas favoritos:
lyrics of songs
  NUESTRAS SECCIONES
  USUARIOS
usuario:
password:
 
  TOP WEBS AMIGAS
  PUBLICIDAD
  PRÓXIMAS SECCIONES
Carátulas
Wallpapers
Melodías

LETRAS DE CANCIONES . LYRICS OF SONGS . ROLAS . LETTRES - SINGERS. LETRAS DAS CANÇÕES . SINGERS. BRIEVEN VAN LIEDEREN . SINGERS. LETTRES DE CHANSONS . CHANTEURS. BUCHSTABEN VON IEDEN . TESTI DELLE CANZONI . CANTANTI. LETRAS DAS CANÇÕES. LLETRES DE CANÇONS. VIDEOS DE MÚSICA. VIDEOS MUSICALES. VIDEOCLIPS


eXTReMe Tracker

--AFRICAN CHINA
Estás en:
Inicio > Letras de canciones > African China > Mr. President

Letra de la canción 'MR. PRESIDENT' de 'AFRICAN CHINA'






Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)
Repeat Verse 1
Repeat Chorus
Repeat Verse 2
Baba God help this country
Repeat Chorus till fade

Traducir esta letra:


MÁS LETRAS DE 'AFRICAN CHINA'


Canciones
LetraVideo
:: Letras de African China - Mr. President
  BUSCADOR DE MUSICA Y CANCIONES
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R
S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9
Busca tus letras de canciones y videos de música favoritos gracias a
  LETRAS DE CANCIONES MÁS VISITADAS
  ÚLTIMAS NOTICIAS
  ÚNETE A NOSOTROS
  GRUPOS MUSICALES MÁS VISITADOS
  OTROS GRUPOS MUSICALES
Las letras, videos y demás contenido disponible en letrasyletras.com tienen propósitos meramente educativos y su contenido es totalmente gratuito. Si el mismo tiene copyright rogamos que nos lo comunique y será retirado de inmediato. Aviso Legal